Fiokee feat Teni & DJ Coublon – Osan Lyrics

  • Fiokee feat Teni & DJ Coublon – Osan Lyrics

Fiokee feat Teni & DJ Coublon – Osan Lyrics

Veteran Nigerian guitarist serves up his debut for the year 2020 and it is his new single titled ‘Osan’.

LYRICS

Omokeyi, Omeko
Omeyo, Omeko, Omeyo
Sitina, Sinikaka
Nna ti ma ya ko ehh
Dance ci my makosa eh

Right now i wan dey with you
Kampe kampe baby, i wan dey with you
Right now..yeah
I wan touch your body
Kampe, kampe baby
I wan dey with you
From the bed amma give it to you on the desk
From the desk we go to the couch
From the couch we go to the room oo
No forget and i promise you no go regret

Teni makanaki im the best
And i promise you wont regret eh oo
Hello eleyi you know say you bad oo
Oo and this your body too bad o oo
You no go give me hypertension o
Hypertension o, Hypertension o

Wa mu osan, inside my room o baby
Wa mu osan, follow the ladder o baby
Wa mu osan, touch all my body o baby
Wa mu osan, you know i dey here
Right now, i wan dey with you
Kampekampe baby, i wan dey with you
Right now, yeah.. i wan touch your body
Kampekampe baby, i wan dey with you
Awon baba o

Won ma gbe omo
Wole lati tokyo
Elebolo show, me your logo
Teni Olomo ni pe kosofo
Teni, fiokee oo,
Dj coublo n je ko ma jojo
You go know say den must to go loko
On the beat you must to go gaga o

Wa mu osan, inside my room o baby
Wa mu osan, follow the ladder o baby
Wa mu osan, touch all my body o baby
Wa mu osan, you know i dey here
Omodeyi, omeko
Omeyo, Omeko, Omeyo
Omodeyi omeko
Omeyo, Omeko, Omeyo
Omodeyi, omeko
Omeyo, Omeko, Omeyo

Nna ti ma ya ko ehh
Dance ci my makosa eh
Nna ti ma ya ko ehh
Dance ci my makosa eh

OMG its Fiokee

B2C Ent feat DJ Pius – Sugar Lyrics

:Fiokee feat Teni & DJ Coublon – Osan Lyrics

You may also like...